Pidgin Reviews Podcast I Sanya by Oyin Olugbile

APR 24, 202315 MIN
Pidgin Reviews Podcast

Pidgin Reviews Podcast I Sanya by Oyin Olugbile

APR 24, 202315 MIN

Description

Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Oyin Olugbile wey write Sanya. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s. Make una no forget to follow, like and share abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #OyinOlugbile #TheExtortionist #PidginReviewsPodcast #Sanya #NaijaStories #AfricasForemostLiteraryHub