Pidgin Reviews Podcast I The Extortionist by Chuma Nwokolo

MAR 9, 202313 MIN
Pidgin Reviews Podcast

Pidgin Reviews Podcast I The Extortionist by Chuma Nwokolo

MAR 9, 202313 MIN

Description

Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Chuma Nwokolo wey write The Extortionist. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s. Make una no forget to follow, like and share abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma office Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #ChumaNwokolo #TheExtortionist #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #NaijaStories #AfricasForemostLiteraryHub